Friday, June 21, 2019

[LYRICS] Heyteen--Speak up lyrics

Tags



INTRO
Hello hello paddy mi...se o ngbo mi...heyteen wo...aye ti sumi o...se mi o ni lo para mi bayi...kosakoko..kilode na moti gbiyanju to na

CHORUS
I know you feeling like things no dey work again
For your mind e be like things no go xup again
Sey the beans you put for fire no done again ye e ye
You hustle sotey e be like sey the hustle no go pay
Sey your dark times no go fit be sunny day
At the end of the tunnel there will always be light

HOOK
So brotherman speak up speak up 
Please don’t give up give up
Brotherman speak up 
Jehovah go soon pick your call ye e ye
Brotherman speak up speak up 
Please don’t give up give up
Brotherman speak up 
Jehovah go soon pick your call 

VERSE 1
Padi tori podabi pe water tife ma ju garri lo
Won o ko enu ife si e ri tori o burewa ju gaji lo
Tori ko sowo koseni to fe gba ko di padi won
Isoro to ndjuko leveryday tobi ju Barry lo
Everybody wey dey promise you one or two just dey fail you
Depression de ti jail e down there is nobody to bail you
Toba koja ladugbo yin gan sef nobody hail you
You no be ps2 but still everybody dey play you 
Nothing dey work fii u again o tinro paiye nse e ni
Success story e slow gan bi ki eyan fi glo se MB
The pressure too much bi ki barca need goal ni dying minute 
Your family sef don dey deny sey una be family 
Lori mofe dogun digba all our youths just dey die young 
I want to be a lawyer when I grow up ti di bygone 
I mean awon leaders of tomorrow don dey buy gun
To avoid stories girls sef don dey fear to put their pants on
But bro this journey wey we dey no be race
No matter what some people still dey pray to level where u dey
Don’t be chased by something wey u suppose to d1ey chase
Toba fi ankara won sako si e padi wear ur lace
You gon make it but everything depends on grace
Always keep pushing slow n steady no run pass ur pace
Bobo ma wo ago alogo sishe most of them na fake 
Even victor still never buy the benz ma go o na faith

CHORUS
I know you feeling like things no dey work again eh eh
For your mind e be like things no go xup again eh eh
At the end of the tunnel there will always be light
So brotherman speak up speak up 
Please don’t give up give up
Brotherman speak up 
Jehovah go soon pick your call ye e ye
Brotherman speak up speak up 
Please don’t give up give up
Brotherman speak up 
Jehovah go soon pick your call 

VERSE 2
I know its hard buddy but you just have to keep pushing
This hustle be like small pikin wey want to chop kuli
E no easy so always try to get yourself busy
Even otedola still dey grind because of this kudi
Iwo nikan Lo ma ndagbe dafa iyen o kin se news mo
But before koto give up paddy wobi to tin push bo 
Awon kan ni o ni keke ma para e tori o ri benz wo
O nke tori zanotti shoe awon kan ni o ni legs mo

OUTRO
I know you are so frustrated bi eni towe jombo tio risana fi light e 
But I just want you to believe things are going to be way better than it was last year
Stop running away from ur challenges ko se bi akogun ko figboya fight e
That’s the only way u can win paddy mi suicide ko ni answer e
Shotiye am out of here ope!!!

Artikel Terkait


EmoticonEmoticon

MUSIC OF THE WEEK